Moses Bliss – Daddy Wey Dey Pamper Mp3 Download
Listen and Download Free Moses Bliss – Daddy Wey Dey Pamper Mp3 Download leak, Lyrics, Instrumental 320kbps, skull and it’s here on this free music platform.
Have you been looking for the best online platform to download latest Naija Songs you are in the right place. We have other categories like Latest Music Video, Foreign Music, Lyrics, Music Album and many more.
Listen and Download Moses Bliss – Daddy Wey Dey Pamper Mp3, leak перевод 320kbps TikTok, Audio, torrent, fakaza & zippyshare below:
Moses Bliss – Daddy Wey Dey Pamper Lyrics
Even when I fall your hand
You still dey hold my hand
Lover of my soul, You nor dey break my heart
I’ll sing about your mercy
I’ll sing about your grace
Na u dey burst my brain
Every night and day
Daddy wey dey pamper
Daddy wey Dey bless
Forever you’re my father
Na u dey give me rest
When I look around
I see your faithfulness
I’ll bow down on my knees
Cos na u wey be the best
Oghenetega
You, you’re re Alpha and omega
Your goodness and mercy dey follow me up
Like say I be new convert
Who can battle with the Lord na
Not even May weather
Lord Jesus
On the cross of calvary
you nor fall our hands
B cos your mind dey
You dey burst our brain on a daily base
But na your head Naim d blood come out from
God of Abraham, Issac and Jacob
You make all things beautiful
in your time with no makeup
You collect those things like peanut
As though they were
Na so you take tell Lazarus to wake up
I nor come here to come Caparisons
cos this one nor be bobo
You say cast your bread upon the living waters
And when I do so when I come see am na jumbo
Sometimes we dey loose guard Like lord Lugard
But u still dey surprise Ronaldo how u take dey show us Mercy
Bcos the path of the Just is like a shinning light
That shines brighter and brighter unto a perfect day
We always step into prepared blessings
If God put u on, No man fit switch u off
So Who art thou o great mountain
Wetin dey worry you
Who you be where God dey
God is more real, more real than madrid
I say God is more real than Madrid
If God hand dey your on top ur matter
Be rest assured say you go occupy space
Baba we nor come here to do anything
We’re just grateful
We’re grateful for amazing grace