Berri Tiga – God Mp3 Download
Listen and Download Free Berri Tiga – God Mp3 Download leak, Lyrics, Instrumental 320kbps, skull and it’s here on this free music platform.
Have you been looking for the best online platform to download latest Naija Songs you are in the right place. We have other categories like Latest Music Video, Foreign Music, Lyrics, Music Album and many more.
Listen and Download Berri Tiga – God Mp3, leak перевод 320kbps TikTok, Audio, torrent, fakaza & zippyshare below:
Berri Tiga – God Lyrics
If no be God oo
If no be God oo
Many many things don sup wey my mouth no fit talk
For my eye self water don drop
Niggas back stabbing calling it love
Some come dey play me like I be toy
Dey no dey do anything Dem talk
So no go blame me no be my fault
Say if no be God ooo
I for don enter things wey go koba me
If e no be God oo
If for dey tranches without no money